Your Love Chords by Moses Bliss & Chandler Moore

  • Post category:Moses Bliss
  • Post last modified:April 22, 2026

(Verse)
I no know wetin I do
Wey make you love me so daddy
No be say I too sabi
But you love me constantly

(Verse)
I no know where I for dey
If no be you dey lead the way
Your grace and mercy no dey fail
You dey love consistently

(Chorus)
This your love, It’s all I want
This your grace, Is my warm embrace
Daddy Igbakalamisi ehhh ehh
Igbakalamisi ehhhh
This your love
This your love
This your love
This your love

(Verse)
Every day I’m seeing proof
Brand new mercy is something true
It don’t change on what I do
You stay the same always
Nothing can make you take your love from me

(Verse)
No one else deserves our praise
You come through for me on a hard days
Tell my story for one name
The only love that saves, nothing can ever separate
Separate me from

(Chorus)
This your love, It’s all I want
This your grace, Is my warm embrace
Daddy Igbakalamisi ehhh ehh
Igbakalamisi ehhhh

(Chorus)
Ifunaya gi Kachanma
Ohh Kachanma
When I look around all I see
Is your love