(Chorus)
E dey f
low Oil for my head dey flow
No be wash oh If u check am U go know
Blessings choke From my head Down to my toes
No be joke oh Even for my face e Dey show (Verse)
I no fit c
ount I no fit count oh The blessing of God
Upon me life oh See as my life E don balance oh
Na the grace of the lord Taking me high
Oh oh oh No be fantasy
Ur love is my reality
The anointing Dey break the yoke
All of dem Dey believe Say my God no Dey bobo (Verse)
The way you pa
mper me Steadily oh
Surprising me constantly oh
Boosting my energy oh oh
This ur love no be fallacy oh
Even the blind can see oh
Wetin u do for me oh (Chorus)
E dey f
low Oil for my head dey flow
No be wash oh If u check am U go know
Blessings choke From my head Down to my toes
No be joke oh Even for my face e Dey show (Verse)
The oil flowing st
eady
Comot the boy from trenches
Hilux no fit park my blessings
I Dey on God So I’m never stressing “No ooh”
Falala Falala Under the umbrella
I get eternal life Me no fit suffer
My daddy Ogaranya
E put the oil for my head (Verse)
When I look ar
ound oh oh
Everything I Dey see
Just Dey make me believe say
Oil Dey my head oh
As u see me Dey shine oh oh
Sapa and me be like bread and tea before
jehova help me oh
Now I don Dey select
Odogwu na my connect
All of my songs Just Dey make sense
Oil Dey my head oh
Na the word I Dey confess
Wey come Dey make e me the best
Who God don bless no man contest
Oil Dey my head oh (Chorus)
E dey f
low Oil for my head dey flow
No be wash oh If u check am U go know
Blessings choke From my head Down to my toes
No be joke oh Even for my face e Dey show (Chorus)
F
low, flow, flow, flow, flow
Oil for my head dey flow
Flow, flow, flow, flow, flow
Oil for my head dey flow